song lyrics / GH / On Me lyrics  | FRen Français

On Me lyrics

Performer GH

On Me song lyrics by GH official

On Me is a song in English

It’s your boy GH ooo, Xstream music , let’s go there yea yea.. yeah.. yeah..yeah..
Shower shower your blessings, shower, shower your blessings,

See some dey say if you chop alone you go die alone but some people don dey chop the money and death go dey leave dem alone…
I no get that time, anything you wan do make you do jare ooo
Men must survive, we go revive oo
When Dem give you project ooo, carry the money hide for your thank ooo, no matter the condition, we go survive and dey fufil the ambition

Shower, shower the blessings on me ooo, on me ooo, ehh Oluwa..
Shower the blessings, shower the blessings, shower the blessings on me oooo, on me oooo, ehh Oluwa
Shower the blessings, shower the blessings, shower the blessings on me oooo, on me oooo, ehh Oluwa

I’ve been living this life, believing the lie say I no fit fight, but wetin I fine I never dey find, so I no go relax yea….
Check your character, no be everything wey you go dey call Satan,
No be everything your neighbor get you wanna get am, if you wanna blow you gonna be the propeller yea, leave bad thing hold better thing, then people go dey wonder why you throw the party, some people sef no get sympathy, you wanna chop chop chop everything, see your brother dey, because e no dey bear your name, no longer the same, I say this is insane…

Shower, shower the blessings on me ooo, on me ooo, ehh Oluwa..
Shower the blessings, shower the blessings, shower the blessings on me oooo, on me oooo, ehh Oluwa
Shower the blessings, shower the blessings, shower the blessings on me oooo, on me oooo, ehh Oluwa

I don’t wanna make it look as if I’m greedy, but you see this poverty e no dey sweetie, cos I want all my niggas to dey feel me, cos I want all my niggas to dey feel me,
I’ve been waiting all day long, waiting for the day e go be my turn, people wey be mine fo dey soon find out, people wey be mine go dey soon find out..
See the men Dem mount dem stand, everywhere standby no be mouth
Enemy no fit check their back, when u ask Dem go see alert…

See the men Dem stand dem mount, everywhere standby no be mouth
Enemy no fit check dey their back, when u ask Dem you go see alert…

Shower, shower the blessings on me ooo, on me ooo, ehh Oluwa..
Shower the blessings, shower the blessings, shower the blessings on me oooo, on me oooo, ehh Oluwa
Shower the blessings, shower the blessings, shower the blessings on me oooo, on me oooo, ehh Oluwa
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for On Me lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the camera
3| symbol to the left of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid