song lyrics / GH / Invisible lyrics  | FRen Français

Invisible lyrics

Performer GH

Invisible song lyrics by GH official

Invisible is a song in English

Something pull down, I'm lost in hesitation,
Motivation's faded, I am trapped in contemplation,
I go so high, my dreams are not on vacation,
So deep inside, I feel the need for transformation.

I've been hidden in the shadows, but I'll step into the light,
Gather up my courage, and my dreams go take to flight,
No longer a phantom, say me I go dey fight on...
Am a star ama shine on, shine with all my colors...

If Dem dey my back, I say I go dey their front, when Dem dey my front I say I go dey their back...

Bad energy just dey wait until you go see me....
Everything I do I know say baba dey see me ....

Am invisible, Am Invisible, dem no fit see me, am Invisible

No guts no glory, every body now go dey hear my story, just like we dey say we go leave all the folly, no be everything for this life be the money...

If you wanna win, Shey you got to spin, life wey u see e no hard pass your jean....
Make u sef never ever give up on your dream...
Because if u do see na so you go dey scream...

Make you never listen to the bad belle, if them too do make you go sele...
The way u go blow Dem go dey suspect...
Because e go happen Dem no expect
Dem a be your friend, cos u don dey get...
I speak with the rhyme but am not a poet...
So if you like am throw respect...

Make you never listen to the bad belle, if them too do make you go sele...
The way u go blow Dem go dey suspect...
Because e go happen Dem no expect
Dem a be your friend, cos u don dey get...
I speak with the rhyme but am not a poet... so if you like am make you throw respect...

Am invisible, am invisible, dem no fit see me..
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Invisible lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the target
2| symbol to the right of the cross
3| symbol at the bottom of the envelope
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid