song lyrics / GH / Confident lyrics  | FRen Français

Confident lyrics

Performer GH

Confident song lyrics by GH official

Confident is a song in English

Yeah e no easy to be a man, to be a man is not a day job yahhhhhh

GH hmm, confident confident I dey confident confident confident confident

Every day am getting on my knees pray yeah, cos I know shine is coming on the way yeah...
Nothing wey go ever come dey ever make me craze... I stay on the line Dem go call my name...

I dey on standby, no more bye bye, wetin I dey fine, i say me I no go buy ...

My head e hot, e no dey burn, I just dey want blow

I no go fall, I no go form I just dey warn you...

Though no be everything hunter see e talk, but I pass through many things even though I small...

24/7 hustle, we go solve all the puzzle, see no time to dey fumble, I know say no be muscle...

Ama make it hard make it hard cos am confident

Nothing wey go ever stop my confidence...

Na by God's grace I am confident...
Dem go see d cash go dey evident

Ama make it hard make it hard cos am confident

Nothing wey go ever stop my confidence...

Na by God's grace I am confident...
Dem go see d cash go dey evident

Confident confident see I am so confident confident confident yeah I am so confident



The journey of a thousand miles starts with a step, a work out my self I know I go be the next, brother me I got the dream am looking for the best... No need to remind me am putting God first...

While I seek the treasure wey go give me pleasure, some niggas just dey want dey give me pressure say I dey sure...

Till I get my plans delivered up on my sight, I go make sure say I fight to the last fight...

Nobody bother my bother,t my brother we got one another, I fall in for gutter, u be like my father, never go further, till u stand me up as a brother

Ama make it hard make it hard cos am confident

Nothing wey go ever stop my confidence...

Na by God's grace I am confident...
Dem go see d cash go dey evident

Ama make it hard make it hard cos am confident

Nothing wey go ever stop my confidence...

Na by God's grace I am confident...

Dem go see d cash go dey evident

Confident confident see I am so confident confident confident yeah I am confident

Confident I am confident confident confident yeah I am confident

Yeah GH X-Stream Music
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Confident lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the suitcase
2| symbol to the left of the helmet
3| symbol to the left of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid