song lyrics / Erigga / Too Fresh lyrics  | FRen Français

Too Fresh lyrics

Performers EriggaEBII

Too Fresh song lyrics by Erigga official

Too Fresh is a song in English

I got a lot on my mind lot on my mind don't know
Steady I Dey grind steady I Dey grind dem know
(say she like the big ear ring when dey my ear
Pure gold make I give am but I no dey hear
I just dey laugh inside my mind
this one head no correct she don comot line as well)
She gone feel am
When she see the Godzilla
Bad boys in a bimmer
When we pull up on the girls dem dey feel us die
Guy no dey ask why
too fresh fresh to death
Too bless too bless tell me what's next
What's next ?
I say She gone feel am
When she see the Godzilla
Bad boys in a bimmer
When we pull up on the girls dem dey feel us die
Guy no dey ask why
too fresh fresh to death
tell me what's next too bless too bless ?
Raise in the trenches with no papa
No bar no car we just dey more or less
I tell myself no worry paper noting dey pa
Na just time area go hear the whole cassettes
Before the Mr Biggs was the locals
Mama efe jollof rice, we hold debt full there
Before the champagne, the trips and the whole star
Thing, baba na without we dey chop oh no go there
Na only hustle we know we no girl, secondary school party we no hold beer we
just believe say lock up
we dey put in work, our own dey road dey come
E too go sure me well
Some days e just be like make I carry kala
Enter bank gbaskele like 10 billion waka
Follow my demon settle quarrel tire me
My peace of mind too Important, importantly the big goat deep throat baby
She gone feel am
When she see the Godzilla
Bad boys in a bimmer
When we pull up on the girls dem dey feel us die
Guy no dey ask why
too fresh fresh to death
Too bless too bless tell me what's next
What's next ?
I say She gone feel am
When she see the Godzilla
Bad boys in a bimmer
When we pull up on the girls dem dey feel us die
Guy no dey ask why
too fresh fresh to death
tell me what's next too bless too bless ?
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Too Fresh lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the cloud
2| symbol to the left of the padlock
3| symbol to the left of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid