song lyrics / Erigga / Glory (The Genesis) lyrics  | FRen Français

Glory (The Genesis) lyrics

Performers EriggaNosa

Glory (The Genesis) song lyrics by Erigga official

Glory (The Genesis) is a song in English

Abeg
It's paper boy ah
How e be
A trip to the south men
Na giro matter

If I tell you my life how l take reach
You no go believe who dey there abeg bring chair
One polo one jean rotten palm sleepers
12yrs old I don stop to dey sleep house
Ring the bell 12 'O' clock suppose to be break in time
But wit me and gal wey omo na taking time
Tear people school bag remove their belonging
Big down I don't know what I fit call me
Headphone for my ear one old walk man dey jam 2pac
Of course I no get work morning till night
We dey area dey gamble dey struggle
Police fear rush come wear us government bangle
My role model that year na dem bros okpe
Na wen e die I know say na ole go le
Community dey find us we dey bush dey cush
Officer relax you never know who be the bush here

If not for Jehovah
My life would have been over
Na baba God dey bless me o
E dey bless me o
E dey bless me
I no be super man o
But my life dey e hand o
Na baba God dey bless me so
E dey bless me o
E dey bless me
If not for Jehovah

When I tell them my dream dem go start to laugh
Erigga relax who don blow with rap for waff
Okere prison dey call you go soon join your boys
But deep down I know say the world go hear my voice
From street to street dey kpuff who talk say you dope
Erigga good the problem be say you broke
So when time reach to choose Bible or riffle
I pick Bible flown the back street with kpo
Money start to enter I begin book section
More music more show less police station
No more police statement
Now na account statement
Call dem o boy how far
How dem make that payment

If not for Jehovah
My life would have been over
Na baba God dey bless me o
E dey bless me o
E dey bless me
I no be super man o
But my life dey e hand o
Na baba God dey bless me so
E dey bless me o
E dey bless me
If not for Jehovah

Na the moral of the story give up no join
E fit dey hard na country man stay on point
Fail to plan my brother na plan to fail
Who go better go better na tey e dey tey
No be stone you dey cook
My brother na beans when e done
Tear everywhere like rugged jeans
I don see men hammer I don see men broke
To the point dem no fit even buy gbana smoke
Who belle full go hungry
My brother wey you na brain broke today
Your men go throway you
Money dey but I dey grind like upcoming
Anything wey make me fall
E no go funny at all men

If not for Jehovah
My life would have been over
Na baba God dey bless me o
E dey bless me o
E dey bless me
I no be super man o
But my life dey e hand o
Na baba God dey bless me so
E dey bless me o
E dey bless me
If not for Jehovah

If not for Jehovah
Na baba God dey bless me o e dey
E dey bless me o
E dey bless me o
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Glory (The Genesis) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the television
2| symbol to the right of the heart
3| symbol to the left of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid