song lyrics / Erigga / Jollof Rice lyrics  | FRen Français

Jollof Rice lyrics

Performers EriggaDuncan Mighty

Jollof Rice song lyrics by Erigga official

Jollof Rice is a song in English

Eriggaaa
Wene Eriggaaa
Aeroplane no get advert oh for television
Because the people wey fit buy am no fit sit just dey watch TV
It's PH and Warri abeg
On the beat its C Major

Why your eyes dey red you don smoke again
Where Benz where your chain you don broke again
Burna Boy na your guy why you no sing with am
You be upcoming why TV no dey slam your jam
Why you build house for area why you no stay EKO
Ewolewo oniovo wogbiwegho

Your followers for IG dem never reach 1m
Wetin be your problem Emirate no solve them

Why no dey shoot videos like Wizzy own
Or buy better motor like dem Drizzy own
Work with David you no wan blow like AD Victor AD
We be your fans we need see you for TV steady

We love your tweet but Why you no like giveaway
Even if na 5 5 k your woman never pay
No be you sing motivation motivate us
If I continue we no go see where put chorus

I no be jollof rice
I can’t please everybody oh
Yea baa
I no be jollof rice
And I can’t please everybody oh
Yea baa
I no be jollof rice
I can’t please everybody oh
Abome me oun the way l want am l want am steady

I know that my spag is another man poison
Another man belle is the other man toilet

Erigga no dey form sorry for me
I be your brother ooo if na 5m run am for me
Why no dey pick my calls or reply Whatsapp
I be your half sister no dey behave like that

We hear say you come area why you no visit
Papa dey vex if e dey call your number busy
No be so oh na here all of us take grow
You blow finish no come dey regard us okay

I no fool oh that years when I de zuzzu
Many no gree look my face I be pupu
No be Nunu if to say hope never die
Na him for dey here dey relate you real matter

If I open mouth tell you weyrin play for Lagos
Erigga live matters go start industry go burst
But look my life oko you dey God hand work
E better blow area know wayrin I dey talk real matter

I no be jollof rice
I can’t please everybody oh
Yea baa
I no be jollof rice
And I can’t please everybody oh
Yea baa
I no be jollof rice
I can’t please everybody oh
Abome me oun the way l want am l want am steady

My mama say Jesu gworu ki father
I no fit kill myself oko turn powda
For my neck I need to celebrate my self
I don try even Headies never dey my shelf

You no fit please everybody you no be jollof rice
Read your bible Peter loose guard Jesus Christ
Upon the way them tight reach e deny am thrice
The reason I drop this song na make area for wise

Even this Hushpuppi matter don make me understand
Say Na all man for self 2face talk am naw
You like do giveaway from now till next year
The minute your hand cold area go kpelebe

If I dey do for you no feel say wise
I no be fool naturally I dey nice
From now on na do for who do for you
No Involve yourself if dem no involve you too

I know my spag is another man poison
Another man belle is another man toilet
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Jollof Rice lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the bulb
2| symbol at the bottom of the television
3| symbol to the right of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid