song lyrics / Erigga / Street Motivation lyrics  | FRen Français

Street Motivation lyrics

Performers EriggaDr Barz

Street Motivation song lyrics by Erigga official

Street Motivation is a song in English

As I dey find money
No dey swear for me
Unless you get money
Person no dey shout for me

Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find for the traffic something

Person when shit for church use Bible clean yansh
Say you wan pray for me armed robber motor
You when dey use people head carry big big yansh
Say make I sow seed give you you cut am for mouth oh

Been on the street too long I know when girl dey cheat
She run leave her boyfriend because he no dey pick
No go let I too like am make you drink sniper
Come go die I dey call you now you no dey pick

The best advice na the one when you give yourself
Nobody go believe you if you no believe yourself
All wetin they take stone me I use am build career
Come build barrier incase they wan come reno me

As for all those doors wey una shut on my face
I dey come buy the building e no pass 10.8
Small challenge I don write am give my pa
E no reach am too you suppose know my papa Na God

Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find for the traffic something
Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find for the traffic something

No put me for ground abeg I no wear pants oh
Na me dey make money but na you dey count oh
Agbero don rank me up Erigga buy beer
Na only you dey give us joy we ready kpai here

Do you believe in God or you just dey form
The church when you dey come na make you for no loose guard
No be to dey nice to me
What about the waiter when you dey shout for
Meaning you fit still shout for me

If I no be Erigga or see money like you
Drive Benz get level everywhere stew
Life na game of whot halla last card first na
Pick two pick three no love for the denkwe

For this industry na fake love all of them dey show
This album wash no artist here go post oh
I understand una fear say I wan take over
Well fuck it it's time Erigga take over abeg

As I dey find money
No dey swear for me
Unless you get money
Person no dey shout for me

Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find for the traffic something
Everyday I say na red eye
Like a traffic something
Na green light we dey find for the traffic something
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Street Motivation lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the envelope
2| symbol to the left of the house
3| symbol at the bottom of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid