song lyrics / Erigga / Saddest days lyrics  | FRen Français

Saddest days lyrics

Performer Erigga

Saddest days song lyrics by Erigga official

Saddest days is a song in English

Paper boy how far naw
you still dey enter that buggie today
Obo una don come wit all this una Saturday party oh
Me I don tire I wan relax oh
But my guy na the dj there u go perform all those ur jams i understand naw
Omo I get school oh I get exam oh but no wahala make we enter e no get how e
be we go rock am
My saddest days were Saturdays
cwudi with my guys dey observe the place
We dey hustle some babes
We dey hustle some babes
My saddest days were Saturdays
Beer pallor with my guys Kuti come we gbese
We dey hustle some babes
We dey hustle some babes
Normal level I dey school dey do bookworm
Class finish na to find one baby pull on
Bring kala if you move wrong
Touch us community don remove gun
Leave all these rappers na mouth dem no get receipt
For all those their war stories, dem just dey find retweet
Their heart dey beat tru shirt when we waka pass
One even piss for trouser as I wan break he teeth
Na mostly on Saturday we dey enter Gbege
Or big gbese Nsugbo E don burst again
Cos who we send go girl dem don burst he head
Party don scatter i dey come help me hold ma chain
Manager dey beg aboy that on no concern me
Scatter rubber for him back stab he bouncer knees
Run enter crea chelle on till the matter die
Before we come out make mouth,u know this matter guy
My saddest days were Saturdays
cwudi with my guys dey observe the place
We dey hustle some babes
We dey hustle some babes
My saddest days were Saturdays
Beer pallor with my guys Kuti come we gbese
We dey hustle some babes
We dey hustle some babes
Keep cutlass for the bush path
Incase e burst make I know where I go move pass
yawa go soon gas
3-1 we no dey fear to reduce crowd
The small jazz when we do na 6ix Oclock e dey end
locate the opt alert my men
Collect all their phone based on fuck up fee
Follow back run vigilante draw pumpi
The last person when try am na gutter Nai we see am
E be like film for we eye the way Kuti take play am
This no be story when I suppose dey talk for track
Yokuzona I sitdown for una face with facts
Na we dey increase the crime rate then
Okere prison still shock with men
Saturday nite I lost my friend
E still dey pain me I no fit pretend
My saddest days were Saturdays
cwudi with my guys dey observe the place
We dey hustle some babes
We dey hustle some babes
My saddest days were Saturdays
Beer pallor with my guys Kuti come we gbese
We dey hustle some babes
We dey hustle some babes
Can't believe how we dey run am that year menh
Niggas go treekkkkkkkk go find kele when we wan go back we go come dey
pray make dem no see as as we dey trek go house until we come gather money
go run one na that car Nai put us for problem I swear omo we don really crase
for this wafftown I swear
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Saddest days lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the trash
2| symbol at the top of the envelope
3| symbol at the bottom of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid