song lyrics / Erigga / Puna Vibes lyrics  | FRen Français

Puna Vibes lyrics

Performer Erigga

Puna Vibes song lyrics by Erigga official

Puna Vibes is a song in English

Nation Address

Abeg ayy paper boy see
Ehn normally I be boy wey I like smart girls
Fine shape get style come still get sense
But who I dey with nah okpetu
Nothing the head this one nah beta kpeku

I dey tell am the way COVID 19 bad
People when don die and how the economy bad
But weytin dey her head nah roll the land for me
Take me stone ground my puna go dey proud of me

I pass am give her she light am go smoke for up
Whisper for my ear which style you want make we fuck
Before I know my gbola change to standing fan abeg
Two seconds I forget waiting I been yarn

She say this puna no go soak for long
If you know say you no wan doke make I move along
This puna no go soak for long
Guy, how e dey be you wanna dey talk or make I move along ehn
This puna no go soak for long
Guy how e dey be you wanna dey talk or make I move along
She say this puna no go soak for long
Guy how e dey be you wanna dey talk or make I move along

Naija dey fuckup waiting we nor get BVN
Make dem do bread we see money wey people send
Money no dey the one wey dey dey find himself dey rest
Problems too much she carry my hand pam her breast once again

I forget weytin I wanna talk what to do
Waiting sure nah to sit down fuck craze commot for this girl head
Quash her like gando rough handle the pupu
Chop am like like pando oh no

Quarantine sex nah blast
Go the front no worry I dey come for back
Remove her face mask replace am with my gbola
W.H.O no go tell you but e dey cure rona abeg

She say this puna no go soak for long
If you know say you no wanna doke make I move along
This puna no go soak for long
Guy how e dey be you wanna dey talk or make I move along ehn

This puna no go soak for long
Guy how e dey be you wanna dey talk or make I move along she say
This puna no go soak for long
Guy how e dey be you wanna dey talk or make I move along

It's no limit
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Puna Vibes lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the envelope
2| symbol to the right of the star
3| symbol to the right of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid