song lyrics / Erigga / Problem No Dey Finish lyrics  | FRen Français

Problem No Dey Finish lyrics

Performer Erigga

Problem No Dey Finish song lyrics by Erigga official

Problem No Dey Finish is a song in English

It no limits
I love it
I'm on that good love know what I'm saying
What more can I ask for
Yeah

Straight from the creek of south south problem no dey finish
Was gone for a sec but now I'm back problem no dey finish
No be your AC spoil I'm hot problem no dey finish
Who goes there disembark problem no dey finish

The country hard I no go lie problem no dey finish
To make am for lag na die problem no dey finish
Why you think say banny dat do nyash Problem no dey finish
Even some Lekki boys dey do naysh problem no dey finish

Many graduate, no get work oh problem no dey finish
Some no dey see anything chop oh problem no dey finish
Una road dey make body dey pain me problem no dey finish
To dress comot hard police fit go detain me problem no dey finish

But when we talk she say we dey on drugs problem no dey finish
Call us children na you dey pay we sub problem no dey finish
People dey hungry where your conscience Problem no dey finish
You hide them like palatine come here dey cap nonsense problem no dey

Oh ya give account you dey faint problem no dey finish
Beans never done Moi Moi dey scent problem no dey finish
Them never talk, you don't cry problem no dey finish
Our leaders na cruise guy problem no dey finish

Pop your Molly smoke your igbo problem no dey finish
This country get as e dey go problem no dey finish
But on top of this some people lodge problem no dey finish
Room 306 they pray to God problem no dey finish

To be man for this country hard problem no dey finish
Why you think say bobo discharge Problem no dey finish
Before I forget go loose guard problem no dey finish
Make god punish, lord lose Gard problem no dey finish

Go her page write my favourite couple problem no dey finish
When wife travel husband you fuck oh problem no dey finish
Just dey jaru the man dey drop problem no dey finish
Pass Uber cab the man dey drop problem no dey finish

People dey loot us then dey shoot us problem no dey finish
On top the kind suffer dem put us problem no dey finish
Who pay the hoodlums come we badge problem no dey finish
This country need Ijaw massage problem no dey finish

Ashawo say she love me die problem no dey finish
I give my wife make she reply problem no dey finish
She say she want bone straight problem no dey finish
Block her for my phone straight problem no dey finish

You no love her na jaruma problem no dey finish
Carry the money give your mama problem no dey finish
Who marry last week dey Waa problem no dey finish
Say them side chick dey cheat on am problem no dey finish

Album na 2021 problem no dey finish
Forget this year this one don wan problem no dey finish

Hey nigga let them know problem no dey finish
Let them nigga let 'em know problem no dey finish
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Problem No Dey Finish lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the star
2| symbol at the top of the cloud
3| symbol at the bottom of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid