song lyrics / Erigga / Oyo lyrics  | FRen Français

Oyo lyrics

Performers EriggaGraham D

Oyo song lyrics by Erigga official

Oyo is a song in English

Pull up with the squad, give them knuckle make them chop
Erigga don make am now Na wetin them dey talk
How much for the drink They no wan know they don dey pop
Area too dey overdo na why police too dey burst

Dawg who they shoot that one na him luck
Wetin police hate pass na two and dreadlocks
Ip yolo Ip yolo
We no get money for babe, Teddy p yolo

Hunger dey slap man for face for where him wife dey
Him last hope na merrybet na there him life dey
Nepa dey fuck up steady dey use the light play
We no dey see the light no be say we no like pay

My mama when retire government never pay her shishi
You need to see the responsibility when them pack give me
My text message na family account full am
Na man dey rule man so tell me wetin man do man

Iju nwa siri ke
Echekwe nne madu ncho nwegi
So you better shine your eye
Because this life e be like market ngb'on nnewi
Oyo this life is personal
Everybody them dey run their race oh

Oyo you are on your own
If you no get anything wey be your own

I'm here sipping this Henny
With my thought molding out
Looking at my own thoughts
It's like my thoughts are feeling proud
Like what the fuck are you thinking

Don't you know you are special
Don't you know you are blessed
Even in this recession
See other people took a break
They let recession recess 'em
Ko kan aiye why you stressing

To ba fi ko kan aiye bring the wesson
I make money and spend little with the people in the hood
Let's say I like supporting small business in the hood

Cherry get pikin wey dey uni and she dey sell beer
She get another little one with pretty girl flair
I mean, she also has to think about some health care
Awa kon wo some guys, how they know of welfare

But I gats move because the streets is not a good place
If we had a choice we'd all agree it's not a good place
There's nothing cool about mosquitoe bites or zero light
There's nothing cool about mosquitoe bite or zero light

Iju nwa siri ke
Echekwe nne madu ncho nwegi
So you better shine your eye
Because this life e be like market ngb'on nnewi

Oyo this life is personal
Everybody them dey run their race oh
Oyo you are on your own
If you no get anything wey be your own oyo

Yeah na the beginning e hard oh
Another pikin dey the yard oh
When go sell recharge card oh
Situation very bad oh

No father figure na the way when I take grow up
Give up no join how you think say I take blow up
E be like Val Regina show when I sit down with Ned
Instead of money I collect him number instead

I'd rather stay connected cause money dey distracting
You fit dey feel say you make but here's where you lacking
Police don burst you which person number na him you wan call
Hope no be me cause I no go even see your call

If no be money you dey talk abeg beware from me
I busy die na why you no dey hear from me
But if na money you dey talk you go hear from me
In short no make any move until you hear from me
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Oyo lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the calculator
2| symbol to the right of the star
3| symbol at the bottom of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid