song lyrics / Erigga / Nobody lyrics  | FRen Français

Nobody lyrics

Performer Erigga

Nobody song lyrics by Erigga official

Nobody is a song in English

Abeg I gat give praise to God mehn
Gone me this far
Ahhn ahhn abeg paper
It's paper abeg

Ogene oruno eh eh kewe
Sobure ohu noh eh eh kewe
Ogene orunob eh eh kewe
Sobure ohu noh eh eh kewe

Oluwa drop ladder I wan com meet you
For all the blessing you dey give me I wan come greet you
Na because of you me and devil dey get issue
E wan buy my soul with money wey long like tissue
Ofrukpe want perform I report am
But big bible dey inside my three cutter
Spiritual bullet proof wey be say dey no dey see
Dey want shoot but na God be my odeshi
I get pay everyday mehn forget month end
Make dem talk na there shoki na im go shock dem
Dey look me like monkey good for you
I dey look you like banana how are you I will chop you raw

Ogene orunob eh eh kewe
Sobure ohu noh eh eh kewe
Ogene orunob eh eh kewe
Sobure ohu noh eh eh kewe

Nobody big pass God at all at all
Nobody big pass God at all at all
Nobody bigi pass my God oo at all at all
Nobody rich reach my God o at all at all

Every morning wen I wake up wake up
I dey tank the Lord for blessing blessing
Anything my brother do me do me
I dey take am as a lesson lesson
Na talent I carry come
But see as e dey go see as e dey go
The kind money wey I get go full three Ghana must go
So help me thank o Lord
For all that He has done
So join me praise the Lord jeje
For all that He has done jeje
So join me sing the praise jeje
Allah ah ah ah jeje

Ogene orunob eh eh kewe
Sobure ohu noh eh eh kewe
Ogene orunob eh eh kewe
Sobure ohu noh eh eh kewe

Nobody big pass God at all at all
Nobody big pass God at all at all
Nobody bigi pass my God oo at all at all
Nobody rich reach my God o at all at all

Omo no get am twisted o it's still your boy Erigga new money mehn
Nobody big pass God you no understand
We are loyal let's go to the church right now

So join me praise the Lord jeje
For all that He has done jeje
So join me sing the praise jeje
Allah ah ah ah jeje

Nobody big pass God at all at all
Nobody big pass God at all at all
Nobody bigi pass my God oo at all at all
Nobody rich reach my God o at all at all

Nobody big pass God at all at all
Nobody big pass God at all at all
Nobody bigi pass my God oo at all at all
Nobody rich reach my God o at all at all

Just so you know mehn
l still dey the truth one kind one kind you no understand
Yea G he get the way your matter be mehn
l swear to God my mum gonna love this one
I swear to God everybody gonna love this one
Na so e be abeg
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Erigga Erigga
Copyright: TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Comments for Nobody lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the trash
2| symbol at the top of the padlock
3| symbol to the left of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid