song lyrics / Erigga / Next Track lyrics  | FRen Français

Next Track lyrics

Performers EriggaOga Network

Next Track song lyrics by Erigga official

Next Track is a song in English

Area
It's paper boy
Eri baba voltage when dey cry
On beat is C Nation
Comot your leg from high tension

Tolo tolo too go do yanga oh
But the yanga na follow come
Hawk destiny na to carry fowl nothing go fit to change am oh

They say Erigga this Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international

They say Erigga this Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international

Erigga carry trouble come oh Erigga international
Kolanut no dey miss introduction oh Erigga international
Fish wey no go school before him swim oh Erigga international
Oga Network and Erigga okwa here Erigga international

Skin to skin too sweet na him make nigga raw
Big wet buluku and ready for war
Egg when follow stone go dey dance zanku
Kurgbese ose na him sef he do
Ashawo tie him toto rest he too raw change am
Children dey listen okay eye blind mirrow red
Na from lazy man window them take dey point
Where the take bury Power Mike see him grave for there
See presenters wey love me na he wan judge me
Pretenders pastor wife when love blue film
They same mouth wey you use they go invite Uchi
Na him you take dey cast Erigga cause he say pussy

Wetin I wan talk when Snoop never talk before
From 09 to 2019 Erigga no fall
Even Trace still dey carry the craze man go tour
And people still dey make millions you sleep on it hor

They say Erigga this Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international

They say Erigga this Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international

Erigga carry trouble come oh Erigga international
Kolanut no dey miss introduction oh Erigga international
Fish wey no go school before him swim oh Erigga international
Oga Network and Erigga okwa here Erigga international

Yeah assuming say you all my fans get Instagram page
My followers for dey cry you don see me for stage
Warri stadium shut down Asaba shut down
Area to the fucking world everywhere shut down
But as they still no want let me rest dey judge me round town
No be contract tie you down na you tie contract down
Who sign you
I suppose dey carry you go children party
Make you dey make them dey laugh
Bros you be clown
Do you know who I am my guy sit down jare
Before you know traffic don long reach Akande
Na small shit dey stain nickah so watch your ass
Before instablog carry your song we dey brush your ass

Wetin I wan talk when Snoop never talk before
From 09 to 2019 Erigga no fall
Even Trace dey carry the craze man go tour
And people still dey make millions you sleep on it hor

They say Erigga this Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international

They say Erigga this Erigga that oh
They say Erigga too dey talk raw
But them no dey fit to next him track oh
Erigga international

Erigga carry trouble come oh Erigga international
Kolanut no dey miss introduction oh Erigga international
Fish wey no go school before him swim oh Erigga international
Oga Network and Erigga okwa here Erigga international
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Next Track lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the television
2| symbol to the left of the padlock
3| symbol at the top of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid