song lyrics / Erigga / Lagos lyrics  | FRen Français

Lagos lyrics

Performers EriggaDuncan Mighty

Lagos song lyrics by Erigga official

Lagos is a song in English

Ararara orororo
Kalakuta republic I swear nor be chicken republic
Who nor get mind nor fit stay nor be chicken republic o abeg
Erigga Wene Mighty o I just dey remember mehn no no no

I just dey remember dat year when be say we broke
Studio morning till night dey chop bread and Coke
With the hope say one day everything go soft
Cos suffer hold our neck like wetin dey sup
Everybody dey laugh wetin we dey rap
No money to enter bus na so we dey lap
If na okada we enter na drop and sky
Meaning we nor dey pay
We come down we fly
50 Cent instrumental suffer for my hand
Steady English but Erigga dis nor be jand
So I switch to yarnings when men go feel
My guy you know how many Lil Wayne beats I kill
But talent dey waste for Warri
Wetin man go do
Carry my Ekwakwa rap drop for Mile 2
Who go better go better na tey e dey tey
I nor dey go anywhere na Lagos na e I dey

My father gwara mu o gwara mu
Ogen na ga Lagos nor nor o
My daddy gwara mu o gwara mu
Osi mu kpacha kwara anya
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o kpacha kwara anya
My father gwara mu gwara mu
Ogen na ga Lagos nor nor o
My daddy gwara mu o gwara mu
Osi mu kpacha kwara anya
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Kpacha kwara anya

I'm all the way up nothing can stop me or kill me oga
Nothing dey happen o
Erigga Wene Mighty eh oh lord
See me now
Aka akaraka dem dey hear me now
If nor be God dem for laugh me now
Before when I start dem been say I nor go make am eh
But see me now
Now I turned out to be a general
But you still deh dere dey talk anyhow
Me I nor go send you me I nor go look am look dem face o
Erigga tell dem
Oka bi o kuru once is good for the wise
It's good for the learned eh
And so as you dey para
Me too dey para o oh you no eeye

My father gwara mu gwara mu
Ogen na ga Lagos nor nor o
My daddy gwara mu o gwara mu
Osi mu kpacha kwara anya
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Kpacha kwara anya
My father gwara mu gwara mu
Ogen na ga Lagos nor nor o
My daddy gwara mu o gwara mu
Osi mu kpacha kwara anya
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Kpacha kwara anya

See we don come be say we don come Lagos nor reach
Industry nor fit kill we Kiwi
I'm must shine like polish
Lions full everywhere but me na Daniel
My head strong pass wetin dem take dey break kernel
If stranger hear story for town na indigene tell am
When Oluwa na your IP Zuckerberg can't tear am
If I hear am say Erigga nor blow this year
This album na major key baba God hold the spare
Rappers dey social media dey form Evans
Hold dem for backstage
Blow their eye join their Ray ban
Ask about me Original Warri pikin
If na wahala meet me front of Mega chicken
Artists for island too fake I con dey miss the south
If nor be something I suppose call their name out
Lagos dey buga
Nothing we nor dey see
Na packaging nor be Erigga you wan deceive you are all broke

My father gwara mu gwara mu
Ogen na ga Lagos nor nor o
My daddy gwara mu o gwara mu
Osi mu kpacha kwara anya
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o kpacha kwara anya
My father gwara mu gwara mu
Ogen na ga Lagos nor nor o
My daddy gwara mu o gwara mu
Osi mu kpacha kwara anya
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Lagos e ebuka
Lagos e ebuka o
Kpacha kwara anya
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Lagos lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the cross
2| symbol to the right of the suitcase
3| symbol at the bottom of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid