song lyrics / Erigga / Hold Up lyrics  | FRen Français

Hold Up lyrics

Performer Erigga

Hold Up song lyrics by Erigga official

Hold Up is a song in English

It's erigga baby
Paper boy
Ah just woke up in a brand new house
I wanna go out and I've got a brand new car brand new what
Mehn na God dey run am menn l swear

Nobody move Jakande dey hold up
Business don bad tell rappers make them fold up
Ah need better space bus keep your Sienna
Am getting work work work Rihanna
If you hear say ah suffer no be fabu
Hungry wey dey give headache alabukun
No chairman dey gree drop like kabu kabu
Buh them want make you dey follow them like malu malu
God4bid talent full my buluku
I'm the shit forget wetin your pikin poo poo
But no poo poo to write my lyrics cool cool
In a word wey who no get money na mugu
Until emirate empire enter my life
Everything good soft girl enter my ride
You need protection forget Gold Circle
Money dey come make wey drive enter Ecoobank

So Erigga we got we heard you got signed with a lot of cash you understand
You got a new house in Lagos Lekki
And you got a new car you know is it going to affect your music
Like lyrically you know leaving the hood coming over to the other side
How you feel mehn bros see ehn

Who do too pack iron for neck no dey know gold
So baba God guide me ah no too know road
Cut my grass if you see the state wey fold
Dey form friends now because my account don load
Swell up like who chop community cash
Beat the beat like who chop community cash
You no know me ah follow full market argue
Cun win them join them no dey follow me drag you
This no be blom blow boss wey okpendy be oh
This na gbedu wey go burst brain everywhere you go
Throw way friends you cares weather mimi go
Na God sure pass ah no fit fall like Jericho
Who dey roast corn no suppose walka go far
2017 team na go gather bar
Like picture wey only me dey ah take am personal
Forget haters those ones no be pexin naaa

Like Erigga we always known you for talking many how
l think that what your fans know you for
But you see hmm is a new face in your life right now you understand
But those things you said back than are you worry about like if you die
Like where you gonna go to l don't know l hardly see it mehn

Ah no fit go hell devil go taya for me
Him no mind find another one hire for me
My problem pass the one Buhari dey face
Lyrically why you think say rappers dey gbess
Dey hala wicked
Erigga don return come
Like militant money like who go return gun
If my picture no dey under your girl pillow
Na im be say she crest my name for her dildo
Ah leave Warri come Lekki because of bar
You think say ah come here cun count the roundabout
School of hardness forget say we graduate
Them still dey throw us the school fee so wey you wey
No be you suffer pass we na Old Warri
Kill lizard pick nkokolo follow dirty
Na we dey make our toys mumsy no dey buy
Like who wan wear suit wait make ah knack one tip
Shhhh

Omo mehn
E no easy
You wan rap
Cun rap this one ah dey rap na
Comot your leg for high tension
It's Erigga paperboy mehn
Emirate empire all the way baby you no understand
2017 dem go hear am mehn l swear down mehn
Like wey him money don finish dem go hear am
You understand what am saying
Shout out to anonymous mehn
Hold me down mehn you know what am saying
Every where good
Comot your leg for high tension pupa
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Hold Up lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the calculator
2| symbol to the right of the star
3| symbol at the bottom of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid