song lyrics / Erigga / Head Pan (feat. Prinx Emmanuel) lyrics  | FRen Français

Head Pan (feat. Prinx Emmanuel) lyrics

Performers EriggaPrinx Emmanuel

Head Pan (feat. Prinx Emmanuel) song lyrics by Erigga official

Head Pan (feat. Prinx Emmanuel) is a song in English

Abeg correct sound
It's Erigga paper boy
Prince Mango
Tell dem wetin l want tell dem before

Make you wise up oh brother
Make you rise up from your slumber
The truth be say nobody send you

Every aboki man with kettle
That your chairman fit no help you
Everybody get him own issue yeah yeah

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

That's why I've never been the type to judge people
That's why I don't roll with world people, ah
For outside the universe so, they fit allow me pass
But they furukpe the vow my dream they must cripple
Wetin I do them I tire
Abi na crime to help your people
Same people when dey claim they be my people
We dey your back na him wan push me inside pit hole
Na once I throw backi leave them Jackie Chan
Jonzing men they no know wetin God dey plan
Eighty percent of them when dey my Instagram no like me
Na story them dey find to yarn I don forgive you
Hope you fit forgive yourself
Na you conscience go worry I dey here kpeff
Middle finger to una when carry my matter put for head
How far head no dey pain una wetin

Make you wise up oh brother
Make you rise up from your slumber
The truth be say nobody send you
Every aboki man with kettle
That your chairman fit no help you
Everybody get him own issue yeah yeah

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

I like you
Plus you na my man
But your doings this days I no understand
Real matter no dey do head like coco yam
Wetin dey sup enter motor make we yarn
Every morning you wake up Tunde Ednut page
Jonzing man them swear for you with give away
Your mate dey buy Benz you dey call them ritualist
Dey judge them waka round area publicist
Person like you fit carry red paint for night
Around two for your paddi gate dey write
This building is under investigation by EFCC
Next thing your paddi don take flight
Ede erunkaye na im Ibori call them
Why you dey bless am pass me na im be their problem
Your see this pussy cat I dey hustle na im be my head pan
Na im make I carry am for head I tell you that year for ekpa na shuu

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh

If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Head Pan (feat. Prinx Emmanuel) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the camera
2| symbol at the bottom of the padlock
3| symbol at the bottom of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid