song lyrics / Erigga / God’s Design lyrics  | FRen Français

God’s Design lyrics

Performers EriggaKandid

God’s Design song lyrics by Erigga official

God’s Design is a song in English

I remember those days when nothing
Dey pay KING paper! Eh
Day break every where burst na we
Dey play for the background

Why you dey whine me na God design me
IBU kun wa lori mi ore ofe walori mi
Small pikin wey he don turn ah bigi
Man small pikin wey
Ahh small pikin wey he don turn
Ah bigi man small pikin
I remember those days when nothing dey play
And the bad man say hustle no go pay
Na so dem chop witch and climb Mountain
For my sake
But God wet get power he don handle my case
Handle my back to chorus

Paperboy sugar daddy paper
Mata way pikin no want make hin papa hear
Las las na hin papa go settle am
Industry neva love me he con be
Like na swear if no be oluwa
Bros i for don lego now
I remember when my hand cold
Like craz man blokos ofcus everybody fly
Dem wan kill me with curse
That year if you see me for them
Clifton compound i be like who
Village people use hin pictures do hand fan
Dey break every burst now life don
Stew forget food na Erigga na hin
The babe wan chew Motivate your
Self my guy na you I dey tell journey of
A thousand miles begins with transport fare

Back to chorus
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for God’s Design lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of magnifying glass
2| symbol at the bottom of the house
3| symbol to the left of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid