song lyrics / Erigga / God lyrics  | FRen Français

God lyrics

Performer Erigga

God song lyrics by Erigga official

God is a song in English

See
God dey hear all our pains continue to grind
cbeg no give up God too big to whine you guy
Tell why you wan dey disregard
This na your passion lock up everything na time
No be the day dem born pikin e Brocus dey big
Na small small bring your mind down everywhere go gig
No be today you don dey do am I believe you bro
Na under pressure person dey do the kinda strength e hold see
No chase watin no dey chase you protect your self
Ur mental health peace of mind before u wreck your self Na na Name when u
give your pikin dem go call me no vex
Know ur value world people ready describe am less
If God dey bless ur neighbor know say e don near you
No follow them hate who no hate you use ur brain way you
Make someone smile but no forget say you be someone too
No put your power for their hand, set ur boundaries too
Happiness ain't cheap e expensive guy
Happiness ain't cheap e expensive die
The dream too big no fear say e scary guy
We fit achieve am lock up God dey hear we guy
100 Milly Milly God dey hear we guy
90 Billy Billy God dey near we guy
The dream too big no fear say e scary guy
We fit achieve am lock up God dey hear we guy
God know where e put us from the very start
Deep in the streets e no dey but we barely starve
Very business minded , we know when to run
Enter the market cut out ,ekelebe dey come
no be life when we plan life but watin man go do
Trek go school,cos who e papa drop no cool?
Stupid life I wonder watin we dey think back then
My sister Nothing cool for sapa Jakpa leave them
Enter lagos see life, e no too tail I lost
When we dey pray blessing because the lifestyle cost
Overrated or under paid which one you like
E no concern us so far we dey the Eko life
cllow my life inspire you na better pot of stew
The prayer na as we ball make the account dey full
We no dey doam for validation internet dey mad
Na money carry we come here dey market dey madt naw
Happiness ain't cheap e expensive guy
Happiness ain't cheap e expensive die
The dream too big no fear say e scary guy
We fit achieve am lock up God dey hear we guy
100 Milly Milly God dey hear we guy
90 Billy Billy God dey near we guy
The dream too big no fear say e scary guy
We fit achieve am lock up God dey hear we guy
cnd so we continue to roll lost souls
Looking for our goals men
The prayer na when money come
make we see better health take enjoy am
You no understand?
Shouts to all my niggas when dey grind world wide
Keep grinding my nigga
Who tell you say na 100 meters
Na marathon oh continue oh no stop ...
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for God lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the suitcase
2| symbol to the right of the cross
3| symbol at the bottom of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid