song lyrics / Erigga / Death Bed lyrics  | FRen Français

Death Bed lyrics

Performer Erigga

Death Bed song lyrics by Erigga official

Death Bed is a song in English

Baby understand me now
If sometimes you see that I'm mad
Don't you know no one alive can always be an angel
I tire I swear
When everything goes wrong you see some bad
As in they start see the bad of me like I'm the bad person
I'm just a soul whose intentions are good
I gat good intentions for her for real
Oh Lord please don't let me be misunderstood

Ask someone to dry my sorrows when you sabi swim
Mind strong anyhow like say he sabi gym
For where I dey even devil sef no sabi sin
I don dey do slow way before you sabi gym
Poverty na one tea I no fit drink guy
I rather have my codeine quench am with meat pie
If you check my followers for Twitter oh mehn
You go see goodness and mercies dey follow me
Momsy dey save souls
I dey destroy them
Through my lyrics born again abeg avoid them
Sold my soul for money and many other things
GT mastercard I dey online dey order things
Call am illuminati ritual or ogboni
Na you know I dey Sheraton dey mold my poli
Penthouse with your serious girlfriend leg spread
Her friend dey wash I dey hang her like wet bed spread

I'm just a soul whose intentions are good
But my intentions are good for real
Oh Lord please don't let me be misunderstood

Two codeine ten refnol
Where the SK
AK 47 blaaah to the airspace
Funny how people dey change like who dey try clothes
My loyal boys wan dey battle me with dry flows
But when God say na your time
My guy relax brother something must kill man
Even Aids dey fear Ebola
Death dey call me
I put my phone on silent
Cause if I pick
The next thing na ambulance sirens
Na wetin man sew na him you dey wear
Money long I carry am go soldier levier
The last people I wan diss na internet gangsters
Behind their Twitter handle
Don't let me get ya
You against me na IBU vs May Weather
One person must faint
Ain't playing never
Sometimes I ask myself if I be God scent
Or devil perfume
I go know for my death bed

I'm just a soul whose intentions are good
Oh Lord please don't let me be misunderstood

You see omo mi
The problem here is
A lot of people don't really understand my brand
You understand
They try to like turn me into what I'm not
You know pop me spitting loose Jay Z Lil Wayne
Kind of thing you understand
But that's not me
I'm a Warri boy
Born and raised
You know what I'm saying
So its alright I start kicking this pidgin stuff for ya
You know what I mean
But
You no gonna turn me to what I'm not
Cause this is who I am
You know when I started doing this thing
I started with like spitting these flows
And my fans was under the game you know what I'm saying
Cause they cannot relate to what I was saying
So I had to break it down to pidgin
So they can really pick the words
So instead of them saying mehn Erigga can rap
They be like look at what Erigga said
You know what I'm saying
They relate to my words
So if you not gonna appreciate that
And I will tell you from the bottom of my heart
Fuck you
You know what I'm saying
I got lyricists on the roll with this stuff
And I got hiphop awards and so many nominations
With this stuff and I won awards with it
So I got my car and my house also with this stuff I keep doing
So you you cannot tell me how to how to manage my brand
You know what I'm saying
This is paper boi
Live and Direct
If you don't like me
F U C K
Fuck you from the bottom of my heart though
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Death Bed lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the padlock
2| symbol to the right of the camera
3| symbol to the left of the bulb
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid