song lyrics / Erigga / Big lyrics  | FRen Français

Big lyrics

Performer Erigga

Big song lyrics by Erigga official

Big is a song in English

Ofurukpe nga
Haha I'm sorry
Its Erigga paper boy emirates empire
Warri how far
Stand up

Goldberg nor be cold pot
As i dey come make rappers go buckle straight up
Or go obalende go hustle
Na Erigga you dey smell nor be home trouble

Rappers wan follow me do see dem okpey
Like dango e clear say dem nor go dey here tey
We nor be mate musically moneycally
I pass you yaga yaga anycally

Ganster how you wey nor dey Zee world
I shame for you street nor fit take you serious
For your mind leave Erigga and e street talk
Bros na dey lie use your head complete work

For your mind Erigga don join illu
See the big triangle for the video he do
Nor blame me brother blame my label bros
Na TWELVE k dem gimme cos i sabi bust wow

ANYTHING I DO e gats big na
IF NA HOUSE I DEY BUY e gats big na
IF NA DRIVE I DEY BUY
E gats big na
EVEN IF NA BABE the babe gats big na

ANYTHING I DO e gats big na
IF NA HOUSE I DEY BUY e gats big na
IF NA DRIVE I DEY BUY
E gats big na
EVEN IF NA LOUD the loud gats big na

E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na

E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na

Station Wagon nor be G Wagon
Nor come my front come dey speak jargon
Like erigga we fit rap for you
If nor be loud you dey wrap den don't bother to

Na street beg me to be king
E just happen say i fit sing
Opportunity dey knock i open window run
If nor be kpo-kpo
Na community boys with guns

Assorted weapon different from assorted meat
One shot if nor be God you and devil go meet
Pursue money like pikin wey i wan beat
You say you hot i nor dey feel you one bit

High town but you dey beat before you sleep
Bottomless pit naso my music deep
But many talk nor dey full basket
Just watch and see
Na big house i wan buy inside this Lekki
For real

ANYTHING I DO e gats big na
IF NA HOUSE I DEY BUY e gats big na
IF NA DRIVE I DEY BUY
E gats big na
EVEN IF NA BABE the babe gats big na

ANYTHING I DO e gats big na
IF NA HOUSE I DEY BUY e gats big na
IF NA DRIVE I DEY BUY
E gats big na
EVEN IF NA LOUD the loud gats big na

E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na

E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na

Big Big big
Big big big
Big big big
Big big big

Big Big big
Big big big
Big big big
Big big big
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Big lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the cross
2| symbol to the right of the helmet
3| symbol to the left of the clock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid