song lyrics / Erigga / Answer Prayer lyrics  | FRen Français

Answer Prayer lyrics

Performers EriggaKlev IzzyRemi-son

Answer Prayer song lyrics by Erigga official

Answer Prayer is a song in English

Abeg remison oh
Jomape Klev Izzy (Its Paper Boi)
On the beat is C major oh yeah

Na wetin I go chop carry me comot
For house ooh (Daddy)
No let me Waka jam wetin go chop
Me for road ooh en you know say I never get
No give me problem wen pass me
Daddy, shower your blessings down
On your children, I pray ooo (Klev Izzy)

An idol man na devil work shop
Me I no fit dey work make devil con dey chop
Them say God time is the best
I'm ready to wait
God blessings dey come my way
I'm ready to wait
Oghene biko hear my prayer na!
No abandon me like old layer na!
Man dey hustle and pray
Make everywhere for stew
But hatters wan cast them put
Their self for queue
Oluwa send down your rain na my season oh
I become news for the town
Na me them reason oh
Make haters pack their face
Like small pikin cheat
Your blessings no fit contain this
Place so I tell them make dem shift!

Baba jowo ooh show me your hands ooh
Make the world people know say!
You still dey answer Prayer
You dey answer Prayer
And You still dey answer Prayer
You dey answer Prayer
And You still dey answer Prayer ah en
Daddy jowo ooh show me your hands ooh
Make the world people know say!
You still dey answer Prayer
You dey answer Prayer
And You still dey answer Prayer
You dey answer Prayer ah em
Answer one time oh hey eh (Erigga)

I grew up in the town where every where cast
No soup so na dry Garri na we dey blast
SARS Hilux dey pass men dey discharge fast
Who dem hold na okere him dey go last last
Even garri no believe say
"Hi!"m go fit rise
Till water voltage am leave those okporkpas
This year we go take dem by surprise

My prayer be like call e no hard am answer
2019 just dey watch everywhere plaster

Chorus

Baba jowo ooh show me your hands ooh
Make the world people know say!
You still dey answer Prayer
You dey answer Prayer
And You still dey answer Prayer
You dey answer Prayer
And You still dey answer Prayer ah en
Daddy jowo ooh show me your hands ooh
Make the world people know say!
You still dey answer Prayer
You dey answer Prayer
And You still dey answer Prayer
You dey answer Prayer ah
Answer one time oh hey eh see!
Blast blast blast blast blast blast
Omo miracle no dey tire Jesus o
Everywhere plastered back to back hem!
Okpetu! Indomix jomape Klev Izzy
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Answer Prayer lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the house
2| symbol at the top of the smiley
3| symbol to the right of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid