song lyrics / Erigga / A Trip to The South lyrics  | FRen Français

A Trip to The South lyrics

Performer Erigga

A Trip to The South song lyrics by Erigga official

A Trip to The South is a song in English

Paper. Boi
Old Warri In the building Menh
Comot ur leg for high tension
Na Erigga dey yarn
Emirate Empire Their father abeg

A trip to the south boi
To be king no be mouth boi
Old warri coming out boi
I never bust dem don begin dy shout like
Haaaaaa

Tell them make them clear way
Paper paper
Tell them make them clear way
Paper paper
Tell them make them clear way
Paper paper
Tell them make them clear way

I'm internationally known from lag to waff
My flows to funny die them go cry the laugh
Olosho wear your clothes I'm not here to straff
Chop till my belle big Lekki round about

2 million per show around that amount
No dy show ursef bros show ur bank account
Nobody wan see craze woman under wear
You say u don blow how come we unaware
Shop your keleba mistake no blame me bros
Blame the kind alert wey dey enter my inbox
Tongue blue account blue what are we talking
E can never b red Davido cousin Abeg

A trip to the south boi
To be king no be mouth boi
Old warri coming out boi
I never bust dem don begin dy shout like
Haaaaaa

Tell them make them clear way
Paper paper
Tell them make them clear way
Paper paper
Tell them make them clear way
Paper paper
Tell them make them clear way

Omo e be like say i puff na heaven be this
Used to sleep with 2 girls na eleven be this
You all need Yomi Casual then suit yourself
But since you want be clarence why not shoot yourself

If anybody dope pass me na drug addict
them no dy brag with highness enjoy ur habit
I kill the beat like mosquito wey full my parlor
Pack all their dead body go do better album

I know say Dagrin dey laugh i dy wound this track
E dy show 2pac na ur warri version be that
Na me dy run the street una just dy jog
if that girl dy stubborn bring am come make i flog

A trip to the south boi
To be king no be mouth boi
Old warri coming out boi
I never bust dem don begin dy shout like
Haaaaaa

Tell them make them clear way
Paper paper
Tell them make them clear way
Paper paper
Tell them make them clear way
Paper paper
Tell them make them clear way

Oya come chop money with me forget fork and spoon
Erigga sign with Glo dem go talk am soon
The kind tea i dey drink no be poverty
I get am before my brother, na property

Like Shedrach, Meschach and Abednego
I no fit bow to your style Pharaoh let me go
As i drop concre finish no be small issue
Now now wey i dy wash my house like who no get issue

Money big anyhow forget wrestling bet
Be with erigga no dy put for person head
Married to the game traditionally
Divorce papa we get better understanding I'm made boy

Wanne this is a trip to the south
You can travel by flight
Or you can travel by bus
You fit even trekk am self

It's Erigga paper boi
Emirate empire baby baby baby
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for A Trip to The South lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the clock
2| symbol at the top of the camera
3| symbol at the bottom of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid