song lyrics / Don Mappy / INDABOSKI lyrics  | FRen Français

INDABOSKI lyrics

Performer Don Mappy

INDABOSKI song lyrics by Don Mappy official

INDABOSKI is a song in English

...
Fine like Nicki Minaj
...
See as your body kpalash
I no go mind to Dey carry this your yansh
Dey go
Fine like Nicki Minaj
cll the motor for my house the garage
Kosi o
ch do like you no see o
I'm bad like I'm INDcBOSKI
If dem no see o
ch so fun won kon koshi
Mo ni ko kosi o
ch do like you no see o
I'm bad like I'm indaboski
If dem no see o
So fun won kon koshi

Let them know
I no dey pariwo when I come through
Give them exquisite vibes and flow
Many prophecies wey be say dey come through
You no go like make I talk true
You prolly gon say it's not true
Everytime I confess my love to you
You sef dey wonder what you want too

See as your body kpalash
I no go mind to Dey carry this your yansh
Dey go
Fine like Nicki Minaj
cll the motor for my house the garage
Kosi o
ch do like you no see o
I'm bad like I'm INDcBOSKI
If dem no see o
ch so fun won kon koshi
Mo ni ko kosi o
ch do like you no see o
I'm bad like I'm INDcBOSKI
If dem no see o
So fun won kon koshi

I'm bad like I'm Indaboski
Ball like I'm Lewandoski
High fashion with my new skii
Won fo fun mi with my new team
She dey like dance and I dey like sing
She dey like shine I dey like bling
She be my queen when I do king
If I do yang she go do ying

Kosi o
ch do like you no see o
I'm bad like I'm INDcBOSKI
If dem no see o
ch so fun won kon koshi
Mo ni ko kosi o
ch do you no see o
I'm bad like I'm indaboski
If dem no see o
So fun won kon koshi

See as your body kpalash
I no go mind to Dey carry this your yansh
Dey go
Fine like Nicki Minaj
cll the motor for my house the garage
Kosi o
ch do like you no see o
I'm bad like I'm INDcBOSKI
If dem no see o
ch so fun won kon koshi
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for INDABOSKI lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the envelope
3| symbol at the top of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid