song lyrics / Don Mappy / Lo De(idc) lyrics  | FRen Français

Lo De(idc) lyrics

Performer Don Mappy

Lo De(idc) song lyrics by Don Mappy official

Lo De(idc) is a song in English

Eyes Dey red
Water no drop
I no fit cry on God, on God
Matters Dey for head
I no fit stop
I put my hope on God, on God
Sometimes I dey Guatemala
With my fine cbena
Won gbo mi ni Montpellier
cnd I suppose dey that area
But I Dey flex in Nigeria
Mo n jaiye pelu awon omo oba
Steady climbing ladders
Cause it's not yet gon be over

caah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se'eke
But it's okay
I don't care
I don't care
caah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se'ke
But I don't care
I don't care
I don't care

Been a year since my man nego
I've been confused
Was like 2 days to my birthday
I guess I'm not just used to this
Water for my pillow
My heart e weigh 10 kilo
My head e weigh 10 kilo

caah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se'eke
But it's okay
I don't care
I don't care
caah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se'ke
But I don't care
I don't care
I don't care
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Lo De(idc) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the cloud
2| symbol at the top of the heart
3| symbol to the left of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid