paroles de chanson / Don Mappy parole / Lo De(idc) lyrics  | ENin English

Paroles de Lo De(idc)

Interprète Don Mappy

Paroles de la chanson Lo De(idc) par Don Mappy lyrics officiel

Lo De(idc) est une chanson en Anglais

Eyes Dey red
Water no drop
I no fit cry on God, on God
Matters Dey for head
I no fit stop
I put my hope on God, on God
Sometimes I dey Guatemala
With my fine cbena
Won gbo mi ni Montpellier
cnd I suppose dey that area
But I Dey flex in Nigeria
Mo n jaiye pelu awon omo oba
Steady climbing ladders
Cause it's not yet gon be over

caah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se'eke
But it's okay
I don't care
I don't care
caah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se'ke
But I don't care
I don't care
I don't care

Been a year since my man nego
I've been confused
Was like 2 days to my birthday
I guess I'm not just used to this
Water for my pillow
My heart e weigh 10 kilo
My head e weigh 10 kilo

caah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se'eke
But it's okay
I don't care
I don't care
caah ah lode o
Don mappy lode o
Shoboleyoke
Won ma tun se'ke
But I don't care
I don't care
I don't care
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Lo De(idc)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la croix
2| symbole en haut de la maison
3| symbole à gauche de l'enveloppe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid