paroles de chanson / Don Mappy parole / Kilowasele lyrics  | ENin English

Paroles de Kilowasele

Interprètes Don MappySamvsthekids

Paroles de la chanson Kilowasele par Don Mappy lyrics officiel

Kilowasele est une chanson en Anglais

Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now
Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now

Kilowasele bayi
Anita say she don carry belle
Kilomasele bayi
Mo sare pe woli agba for cele
Wetin go happen like this
Shey na my pikin be this
Wetin dey happen like this
She just wan collect my cheese
Soundgod i dey runtown
Ask them for the downtown
OG no dey loose guard
For the bando we dey work hard
Soundgod i dey runtown
Ask them for the downtown
OG no dey loose guard
If you try am you go run mad

Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now
Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now

With the broskis omo you don't know me yet
In the bando
Homie where the whole team at
I be Lagos boy your shawty say my OT mad
Make I blow this dank
As I blow this back
Okay stop
Back to back no drake beef
Oh my God
My catalogue be like playlists
Pass 30 songs
No man can say they touch me
Bro swear to God
In the hills I'm feeling on top
Shawty down so

Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now
Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now

Kilowasele bayi
Anita say she don carry belle
Kilomasele bayi
Mo sare pe woli agba for cele
Wetin go happen like this
Shey na my pikin be this
Wetin dey happen like this
She just wan collect my cheese
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Kilowasele

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la poubelle
2| symbole à gauche de l'horloge
3| symbole en bas de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid