song lyrics / Don Mappy / Kilowasele lyrics  | FRen Français

Kilowasele lyrics

Performers Don MappySamvsthekids

Kilowasele song lyrics by Don Mappy official

Kilowasele is a song in English

Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now
Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now

Kilowasele bayi
Anita say she don carry belle
Kilomasele bayi
Mo sare pe woli agba for cele
Wetin go happen like this
Shey na my pikin be this
Wetin dey happen like this
She just wan collect my cheese
Soundgod i dey runtown
Ask them for the downtown
OG no dey loose guard
For the bando we dey work hard
Soundgod i dey runtown
Ask them for the downtown
OG no dey loose guard
If you try am you go run mad

Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now
Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now

With the broskis omo you don't know me yet
In the bando
Homie where the whole team at
I be Lagos boy your shawty say my OT mad
Make I blow this dank
As I blow this back
Okay stop
Back to back no drake beef
Oh my God
My catalogue be like playlists
Pass 30 songs
No man can say they touch me
Bro swear to God
In the hills I'm feeling on top
Shawty down so

Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now
Kilowasele bayi
Something just sup right now
Something just sup right now
Something just sup right now

Kilowasele bayi
Anita say she don carry belle
Kilomasele bayi
Mo sare pe woli agba for cele
Wetin go happen like this
Shey na my pikin be this
Wetin dey happen like this
She just wan collect my cheese
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Kilowasele lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the clock
3| symbol to the right of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid