song lyrics / Don Mappy / Maka Chukwu lyrics  | FRen Français

Maka Chukwu lyrics

Performers Don MappyPhylBizzonthetrack

Maka Chukwu song lyrics by Don Mappy official

Maka Chukwu is a song in English

...
The way she moves that body like she no dey do again
I'm feeling like I lost a Queen each and everyday
If I no love your body tell me wetin I go gain
Na she suppose dey run the place she wants to runaway

Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya
cnd what's your order
Make dem bring another
Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya gan
Me I no go tell you say I love you runaway

Maka Chükwü say owu is love
cnd I need more
Plenty plenty more
Maka Chükwü say owu is love
cnd I need more ye ye
Plenty more

Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya
cnd what's your order
Make dem bring another
Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya gan
Me I no go tell you say I love you runaway

She bn tell me say she hear say I kpansh well
My only kind of wild girl
Why you no go like this kain girl
Give me the spliff like my fire girl
Swear she's real and she my friend
But this life say you can't tell
I took it back shey you don hear
I'm living my life see I no fear
She be wanting and craving me sexually
cnd me I dey eat anything
She just wanna dey with me play with me slay with me
Olo miii

Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya
cnd what's your order
Make dem bring another
Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya gan
Me I no go tell you say I love you runaway

Maka Chükwü say owu is love
cnd I need more
Plenty plenty more
Maka Chükwü say owu is love
cnd I need more ye ye
Plenty more

If my problem be like 99
Na you go remain I can't deny
If you really need that 69
I be the man you can rely on
If no be me wetin I go gain
I'm feeling like I lost a Queen
Each and everyday
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Maka Chukwu lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the padlock
2| symbol to the right of the envelope
3| symbol at the top of the camera
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid