paroles de chanson / Don Mappy parole / Maka Chukwu lyrics  | ENin English

Paroles de Maka Chukwu

Interprètes Don MappyPhylBizzonthetrack

Paroles de la chanson Maka Chukwu par Don Mappy lyrics officiel

Maka Chukwu est une chanson en Anglais

...
The way she moves that body like she no dey do again
I'm feeling like I lost a Queen each and everyday
If I no love your body tell me wetin I go gain
Na she suppose dey run the place she wants to runaway

Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya
cnd what's your order
Make dem bring another
Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya gan
Me I no go tell you say I love you runaway

Maka Chükwü say owu is love
cnd I need more
Plenty plenty more
Maka Chükwü say owu is love
cnd I need more ye ye
Plenty more

Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya
cnd what's your order
Make dem bring another
Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya gan
Me I no go tell you say I love you runaway

She bn tell me say she hear say I kpansh well
My only kind of wild girl
Why you no go like this kain girl
Give me the spliff like my fire girl
Swear she's real and she my friend
But this life say you can't tell
I took it back shey you don hear
I'm living my life see I no fear
She be wanting and craving me sexually
cnd me I dey eat anything
She just wanna dey with me play with me slay with me
Olo miii

Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya
cnd what's your order
Make dem bring another
Olo mi wa da
Jor gbe mi s'aya gan
Me I no go tell you say I love you runaway

Maka Chükwü say owu is love
cnd I need more
Plenty plenty more
Maka Chükwü say owu is love
cnd I need more ye ye
Plenty more

If my problem be like 99
Na you go remain I can't deny
If you really need that 69
I be the man you can rely on
If no be me wetin I go gain
I'm feeling like I lost a Queen
Each and everyday
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Maka Chukwu

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de la calculatrice
2| symbole en haut de la maison
3| symbole à gauche du casque
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid