paroles de chanson / Tim Godfrey parole / Shine lyrics  | ENin English

Paroles de Shine

Interprètes Tim GodfreyPrinx Emmanuel

Paroles de la chanson Shine par Tim Godfrey lyrics officiel

Shine est une chanson en Anglais

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
El le le le
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (16x)

Aya Aya
I dey kaka raka
No more scatter scatter
Everything kaka raka

I dey shine 3x
I dey shine shine shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (21x)


Brother Nwachukwu
Listen
I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I got the best baker
I’m so high
I look down on sky scrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
2x


I say Nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even Nepa no go for cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine
Twinkle twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me…..


My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: BILL PADLEY, CLEBERSON HORSTH VIEIRA DE GOVEIA, EURICO PEREIRA DA SILVA FILHO, JAMIE HARTMAN, JAMIE HOUSTON, JAMIE HOUSTON SCOGGIN, JEM GODFREY, KIRIS HOUSTON, LUIS FERNANDO DA SILVA, PAULO CESAR DOS SANTOS, RICARDO GEORGES FEGHALI, SERGIO HERVAL DE LIMA
Copyright: BMG Rights Management, Walt Disney Music Company, Warner Chappell Music, Inc.

Commentaires sur les paroles de Shine

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'oeil
2| symbole à gauche du casque
3| symbole à gauche de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid