song lyrics / Tim Godfrey / Shine lyrics  | FRen Français

Shine lyrics

Performers Tim GodfreyPrinx Emmanuel

Shine song lyrics by Tim Godfrey official

Shine is a song in English

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
El le le le
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (16x)

Aya Aya
I dey kaka raka
No more scatter scatter
Everything kaka raka

I dey shine 3x
I dey shine shine shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (21x)


Brother Nwachukwu
Listen
I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I got the best baker
I’m so high
I look down on sky scrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
2x


I say Nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even Nepa no go for cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine
Twinkle twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me…..


My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: BILL PADLEY, CLEBERSON HORSTH VIEIRA DE GOVEIA, EURICO PEREIRA DA SILVA FILHO, JAMIE HARTMAN, JAMIE HOUSTON, JAMIE HOUSTON SCOGGIN, JEM GODFREY, KIRIS HOUSTON, LUIS FERNANDO DA SILVA, PAULO CESAR DOS SANTOS, RICARDO GEORGES FEGHALI, SERGIO HERVAL DE LIMA
Copyright: BMG Rights Management, Walt Disney Music Company, Warner Chappell Music, Inc.

Comments for Shine lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the eye
2| symbol at the bottom of the bulb
3| symbol to the left of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid