paroles de chanson / Rema parole / Holiday lyrics  | ENin English

Paroles de Holiday

Interprète Rema

Paroles de la chanson Holiday par Rema lyrics officiel

Holiday est une chanson en Anglais

Another banger

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Say we no dey ball o (ball o)
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate, make you pray for the abili, abili
Ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe, one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Divine Ikubor, Marcel Larry Akunwata
Copyright: EMPIRE PUBLISHING, Warner Chappell Music, Inc.

Commentaires sur les paroles de Holiday

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'appareil photo
2| symbole en haut de l'horloge
3| symbole à droite de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid