song lyrics / Rema / Holiday lyrics  | FRen Français

Holiday lyrics

Performer Rema

Holiday song lyrics by Rema official

Holiday is a song in English

Another banger

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Say we no dey ball o (ball o)
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate, make you pray for the abili, abili
Ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe, one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

I will never forget the time
Wey bad belle dem cast us away
Fast forward to today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Divine Ikubor, Marcel Larry Akunwata
Copyright: EMPIRE PUBLISHING, Warner Chappell Music, Inc.

Comments for Holiday lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the helmet
2| symbol at the top of the calculator
3| symbol at the top of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid