paroles de chanson / Praise D Lyonn parole / Who Said lyrics  | ENin English

Paroles de Who Said

Interprète Praise D Lyonn

Paroles de la chanson Who Said par Praise D Lyonn lyrics officiel

Who Said est une chanson en Anglais

E don happen
I don open am
I unravel
E really hard before
But i solved the puzzle
Plenty things i wan offer
For this table
But I don tire for here
I wan travel
The things wey man know
And the things wey man don see
I just wan show una
I just want make una come see

Na my money i dey count
And I dey sort out
Ball out
Anytime i hear gunshot
I fall out
Run out
If na song i wan drop
I go sing and rap
But for my insta page
You know say most na trap
This and that
I fear naija
I waka for road
You know say
I can’t hit my loud
But if I’m home
All alone
On my own
Do my shit low key
Most of y’all don’t know me
You know why
I don’t flaunt
I don’t ball
I just work
In my home
All alone
Ain’t no bitch by my side
Rather jerk off
Than be with a hoe
Don’t take that shit serious
I am indigenous
For my street
Dem dey see
And dem dey feel us
I get one voodoo
For my back
Mine is jesus
As you dey see
I dey move
Jah no go fail us
He be the captain of my ship
He’s the sailor

Titi laye
Oluwa omama Shay fun mi
Pass me that loud
Over there i no dey fear Funmi
When people see me
dey rap Dey sing
Dey ask who this
But i don tay for here small
My niggas you should know me
Tony
Me and my niggas
We dey stay low key
One
person snitch
Popo come
carry us go
Come back
Landlord
give us
quit notice
Plenty things
I see, ignore
But i notice
As you see me so
I don go through things
But i swear
Me I nobi thief
Plenty people
Wan just
see me bleed
But on jah
Say e no fit be
Cause i stand so strong
And I’m the lyon
Get real niggas
By my side
Even get my God
Too healthy and wealthy
No dey fear anyone
Plus i no dey
Even go
Dare anyone
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Who Said

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la poubelle
2| symbole en bas du cadenas
3| symbole en haut de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid