paroles de chanson / Praise D Lyonn parole / Rescue Me lyrics  | ENin English

Paroles de Rescue Me

Interprète Praise D Lyonn

Paroles de la chanson Rescue Me par Praise D Lyonn lyrics officiel

Rescue Me est une chanson en Anglais

Uh uh uh uh
Lyonn
Let’s get it
Yeah I’m trynna be honest here
Somebody gotta rescue me know what I’m saying
What’s the matter

Man don tire o
Get one time i give my life to christ
I join choir
No wan burn for fire o
Depression wan put me down
I travel comot town
But i no go retire o
Man no fit give up
Man never seize up
No complaining gotta work
My people gotta feed up
Come from the gutter
But it’s not an excuse to me
Really gotta rescue me

I really gotta rescue me
Mmmm ahhh gentle me
Some people wanna play with me
That’s the time I promise
You gon see the devil in me man what
You can never play the player
I’m honest
I Went on my knees
yeah i said my prayer
I told her me i wanna date
Misbehave in my dms
Bitch imma text you later
But now now the thing don sup
Now now your men wan shoot
Me for stage and i run
Now now the thing don drop
Play my song on the dance floor
Dem dey vex see aboy
Him na boy
I tell am straight to him face
Him dey para cause na him place
Man man you dey craze
Na me be the praise
Misbehave for here
My lawyer go just run you one case

Man don tire o
Get one time i give my life to christ
I join choir
No wan burn for fire o
Depression wan put me down
I travel comot town
But i no go retire o
Man no fit give up
Man never seize up
No complaining gotta work
My people gotta feed up
Come from the gutter
But it’s not an excuse to me
Really gotta rescue me

Somebody gotta rescue me
Oh don’t worry i can handle my bills
Betrayal i can tell how it feels
I had nothing but i had my dreams
Come from the gutter
They wey disgusted by us sef
I swear nobi lie
Different concept
Wan put us down
Only give us education
Poor poor people
Na them full the nation
Keep making life hard na naija
E be like movie na die hard
God dey my story na why i dey feel secure
Coming from the trenches
Na jah be my lifeguard
Things dey happen
Friendships no dey work again
Everybody double date
Nobody wanna be faithful
Girls now ungrateful
We no send
Check us nahh we don blend
If you like you make you dey
Dey pretend

Man don tire o
Get one time i give my life to christ
I join choir
No wan burn for fire o
Depression wan put me down
I travel comot town
But i no go retire o
Man no fit give up
Man never seize up
No complaining
Gotta work
My people gotta feed up
Come from the gutter
But it’s not an excuse to me
Really gotta rescue me

Lyonn
Man don tire o
Choir
Ch ch choir
Somebody gotta rescue me
Somebody gotta rescue me man don dey tire o
Somebody gotta rescue me
Really gotta rescue me
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Rescue Me

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'ampoule
2| symbole en bas du pouce en l'air
3| symbole en bas de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid