paroles de chanson / Praise D Lyonn parole / Party, Shayo lyrics  | ENin English

Paroles de Party, Shayo

Interprète Praise D Lyonn

Paroles de la chanson Party, Shayo par Praise D Lyonn lyrics officiel

Party, Shayo est une chanson en Anglais

Koko bilo
I'm gonna take this one really slow
give you the vibe
and e go choke
pull up in the club
in the party
pop the champagne
and the Henny
see me packing all the ladies
lately I be really getting busy
Mon shayo mi o
I no get time to dey stress myself
she tell me say na my dick she wan dey kamu
ride on Ori mi ma wu
girlie wey just dey lamu
bi ice cream
lafia sannuu
I'm begging you to stream this song
I need to eat i really need to chop
na this naija me I wan dey rock
Bi awon lil baby no more flopping
drips on drips no more talking
till infinity infinity infinity
na so me
i go just dey sing my thing
just dey fire am dey go
like rubberring o
go slow
woah woah
roll roll
pass me the blunt o
na me dey run things
na my show o
beat you up my nigga
if wan showoff

let's party
let's shayo
Let’s party
Let’s shayo

won wa mi
mi o dayan moh
let's party and shayo

deep deep down the trenches
I come from
Literally had nothing
while I was growing up
who dey
who dey doubt
I be the king of the west the south
feeling too big
I will tell you to get out
I'm on the stage
give me a shoutout
odogwu odogwu
as you see me so
mi okin ronu
at times hard times
mi okin shay iyanu
ah koko bilo
I'm begging biko
Igbo girl you choking
you smoke your ibo
low key I dey tell you say
I'm the flow wolf
who Dem guwap
who Dem is
open the doors and
let them in
always with my glock
always stay protected
I am never playing
mah niggas be always near me

yeah I'm gangsta
strength like Mayweather
Any season any year any weather
Dem bin dey laff me before
But now e don dey better
Wanna see me on the floor
Nigga never never
Let’s get it
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Party, Shayo

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du casque
2| symbole à gauche de l'horloge
3| symbole en bas de l'oeil
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid