paroles de chanson / Praise D Lyonn parole / One Girl lyrics  | ENin English

Paroles de One Girl

Interprète Praise D Lyonn

Paroles de la chanson One Girl par Praise D Lyonn lyrics officiel

One Girl est une chanson en Anglais

I No fit give my heart to one girlie o
Nothing you can tell me bro
I dey wear dior gucci and fendi o
Oya waka catch kele dey go

You no know tell dem
I don show
I don lap
i don pull up with like seven hoes
Ice cream
Oya Give dem seven cones
I ready to spend
Baby i go spend my dough
Uh uh uh
Some niggas carry their babe too special
But me
Not yet sha
Infact oboy never
See me with different mamas everyday
Carry dem dey play
If dem fall in love too much
Their heart me i go break
Naija bet carry dem dey stake
As i dey write my thing dey go
My music Ain’t no mistake
I play them so good
She thinks that she got my weakness
Me wey dey gym Na me be fitness
Focused on getting money
It is my business

Mogbe
The barnie no trust but she dey obey
She dey bill me everytime
gimmi opay
i go just dey carry her dey play
We dey lagos traffic
See delay
I too hate this kind thing wey dey shele
I too hate this kind thing wey dey play
Don dey press for long
Now I’m getting payed
Let’s cut the chase
I’m moving with too much speed
I ain’t hitting the brakes
Yeah I Made a couple mistakes
But now I’m doing it right
No judge no court and no case
Get me the guitar get me the strings
I play the bass
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de One Girl

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'horloge
2| symbole à droite du nuage
3| symbole à droite de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid