paroles de chanson / Patoranking parole / Abobi lyrics  | ENin English

Paroles de Abobi

Interprète Patoranking

Paroles de la chanson Abobi par Patoranking lyrics officiel

Abobi est une chanson en Anglais

(It's Kel P vibes)

Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot
Wey dey carry kaya
The Baba carry kaya

Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you'll die by a gun
How you go feel at the point of no return
'Nuff men dead under the sun

Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire

Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim

From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim

Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle

Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Oh, oh, oh

Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Patrick Nnaemeka Okorie
Copyright: Warner Chappell Music, Inc.

Commentaires sur les paroles de Abobi

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la maison
2| symbole en haut du smiley
3| symbole en bas de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid