paroles de chanson / Omah Lay parole / Temptations lyrics  | ENin English

Paroles de Temptations

Interprète Omah Lay

Paroles de la chanson Temptations par Omah Lay lyrics officiel

Temptations est une chanson en Anglais

(BGRZ this is a banger)

How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin a boy for do

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Ohh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Ohh
My day one
From way back you dey there
You no give up

When I don backslide in my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues, sadly
But you dey for me today, you dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me, I wish for you
Me and you together forever

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Ohh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Ohh
My day one
From way back you dey there
You no give up
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Kevin Mike Gbaguidi, Kyle Jack Flamigni Monkman, Stanley Omah Didia
Copyright: Kobalt Music Publishing Ltd., Universal Music Publishing Group

Commentaires sur les paroles de Temptations

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du smiley
2| symbole à gauche de la valise
3| symbole en bas de la maison
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid