song lyrics / Omah Lay / Temptations lyrics  | FRen Français

Temptations lyrics

Performer Omah Lay

Temptations song lyrics by Omah Lay official

Temptations is a song in English

(BGRZ this is a banger)

How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin a boy for do

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Ohh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Ohh
My day one
From way back you dey there
You no give up

When I don backslide in my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues, sadly
But you dey for me today, you dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me, I wish for you
Me and you together forever

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Ohh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Ohh
My day one
From way back you dey there
You no give up
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Kevin Mike Gbaguidi, Kyle Jack Flamigni Monkman, Stanley Omah Didia
Copyright: Kobalt Music Publishing Ltd., Universal Music Publishing Group

Comments for Temptations lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of magnifying glass
2| symbol at the top of the cloud
3| symbol at the bottom of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid