paroles de chanson / NJ parole / Stay lyrics  | ENin English

Paroles de Stay

Interprète NJ

Paroles de la chanson Stay par NJ lyrics officiel

Stay est une chanson en Anglais

Uuuh baby
E don tey wey I de beg you to stay
U u u u Uuu darling
I'm going crazy
Don't go away

Every time mama de call my line
Me de find place wey I go hide
Cos every time she de ask me my pikin
Abi you never find that one of a kind
But me I know say I don find that one of a kind
I dey alright cos baby you too kind
Girl your smile de make me mild and as you fine girl you no wild
Oh I no wan cry stay

Me no lie na you wey de sidon
Oh for my heart and on top my mind
Me no mind make I see you by my side everyday of our lives
Cos me I know say my life go fly pass that kite
Uh lady, if you just take my hand
Every time wey me de try reason whether me go fit live without you
Oh e no de gel!
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Stay

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'ampoule
2| symbole à droite de l'horloge
3| symbole en haut de la loupe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid