song lyrics / NJ / Stay lyrics  | FRen Français

Stay lyrics

Performer NJ

Stay song lyrics by NJ official

Stay is a song in English

Uuuh baby
E don tey wey I de beg you to stay
U u u u Uuu darling
I'm going crazy
Don't go away

Every time mama de call my line
Me de find place wey I go hide
Cos every time she de ask me my pikin
Abi you never find that one of a kind
But me I know say I don find that one of a kind
I dey alright cos baby you too kind
Girl your smile de make me mild and as you fine girl you no wild
Oh I no wan cry stay

Me no lie na you wey de sidon
Oh for my heart and on top my mind
Me no mind make I see you by my side everyday of our lives
Cos me I know say my life go fly pass that kite
Uh lady, if you just take my hand
Every time wey me de try reason whether me go fit live without you
Oh e no de gel!
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Stay lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the trash
2| symbol at the bottom of the house
3| symbol at the top of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid