paroles de chanson / Mike Abdul parole / Shout About lyrics  | ENin English

Paroles de Shout About

Interprète Mike Abdul

Paroles de la chanson Shout About par Mike Abdul lyrics officiel

Shout About est une chanson en Anglais

What are we shouting about
We just dey go round about
Make we try stand out
Show the world what we're about
Wetin we dey shout about
We just dey go round round about
Make we try stand out
Show the world what we're about

E don dey go e don dey happen o
Amaka time no dey wait
Make you try to dey do your hustle o
Before you know the hustle go pay
E don dey show e don dey sweet o
I go make am' no be for mouth
Do something no be just to talk am o
One day the hustle go pay

Shey you know
I believe it will happen
Believe it will happen o
Believe it will happen
Just dey move it will happen o
Eh I believe it will happen
Believe it will happen o
Believe it will happen
Have faith it will happen o

What are we shouting about
We just dey go round about
Make we try stand out
Show the world what we're about
Wetin we dey shout about
We just dey go round round about
Make we try stand out
Show the world what we're about

E don dey flow dem don dey make am o
Money no dey looku face
Facebook face your book o
Before you know the hustle go pay
No dey slow use the sense o
Johnny stop to do cunny
Work hard do the hustle o
One day the hustle go pay

Shey you know
I believe it will happen
Believe it will happen o
Believe it will happen o
Just dey move it will happen o
Eh I believe it will happen
Believe it will happen o
Believe it will happen o
Have faith it will happen o

Oil money sweet money
How e for be if vision dey
Vision dey go Dubai
Everything you see you buy
Come back home na 'suffering smiling
Unemployment plenty so high
Build the nation destination
So the flag truly fly

What are we shouting about
We just dey go round about
Make we try stand out
Show the world what we're about
Wetin we dey shout about
We just dey go round round about
Make we try stand out
Show the world what we're about uuh uh uh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: MICHAEL ABDUL
Copyright: TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Commentaires sur les paroles de Shout About

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la croix
2| symbole en bas du téléviseur
3| symbole en bas de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid