paroles de chanson / Lil Young parole / Say lyrics  | ENin English

Paroles de Say

Interprète Lil Young

Paroles de la chanson Say par Lil Young lyrics officiel

Say est une chanson en Anglais

Do the girls things
But hustle na the main thing
Family na the first thing
And People must be talking na normal thing

Dem must to say
If dem no say you never wake
I seen a soldier run away
I seen a pro wey don fail
Life is not fair

So we Dey pray
Make our efforts no be waste
Make money no be the case
our downfall no showcase
Amin I pray

My first time for jungle I swear I see nobody
I see only me na only me Naim Dey for me
Only believe me when all those people downgrade me
Normally dem go whine you but stay solid no Dey panic

I Dey push am no dulling
Carry hustle for ori mi
Life is deeper than the sea
You go lost if try swim
Dey can't believe what I see
Dem reason Dey Imagine
My song travel without visa hello habibi

I know more than what you think
I know many many things
I pray for all my enemies
Long life prosperity
Dem go live to see me win
For sure it has been written
For sure it has been written ajeh it has been written
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Malachy Lilyoung
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Say

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'étoile
2| symbole à gauche du coeur
3| symbole à droite de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid