paroles de chanson / Lil Young parole / Be Ur Own Boss lyrics  | ENin English

Paroles de Be Ur Own Boss

Interprète Lil Young

Paroles de la chanson Be Ur Own Boss par Lil Young lyrics officiel

Be Ur Own Boss est une chanson en Anglais

Hustle tough

Oh lord no vex
Am a human I can’t be complete
Am young sinner still I feel so blessed
My bad lifestyle dey bring out my best
I feel no regret

I see only grace
Am the best no one can come replace
I no drag you are free to be first
You go run if you face what face
My tori for end

The street no funny
On your own for this life journey
No time for peace be aggressive
Cuz for street no rescue
Hold your excuse

I owe somebody
My self my my life I must pay for it
Man gats to starve before man eat meal
Man must see sure slip
Always my dream

Omo hustle tough
Man we bleeding blood
All man with him cross
be your boss
Be your love
Omo hustle tough
Man we bleeding blood
All man with him cross
be your boss
Be your love

Plenty of Judas wey don betray us
Many disciples wey no believe us
Dem been minus us now Dey include us
Cuz we don surplus we no be equal

On my low days man I been raining tears
The world so cold for real nobody cares
Dem go gum body you when you spend da dough
Dey ma show fake love
Man we fvcking know

I don’t care for all the things wey dem talking about me
Many she’s dem Dey call me baba
As long say me I’m getting the money
Jealousy come on la ba

Stand with my ten toes
Waiting tomorrow
Worked for golden stone
I worked for millions

I can’t kiss ass ooh
Neither fuck assholes
Man we feel at home
Everywhere we go

Omo hustle tough
Man we bleeding blood
All man with him cross
be your boss
Be your love

Omo hustle tough
Man we bleeding blood
All man with him cross
be your boss
Be your love
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Be Ur Own Boss

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas du coeur
2| symbole à gauche du smiley
3| symbole à gauche de l'étoile
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid