paroles de chanson / Lil Young parole / Higher lyrics  | ENin English

Paroles de Higher

Interprète Lil Young

Paroles de la chanson Higher par Lil Young lyrics officiel

Higher est une chanson en Anglais

I have spent so much on this shit ajeh
I no fit run I must face my fears
For sure my pains go bring better days
Who Jah don bless no fit poor

I learn, one big thing never cry for help
If you ask dem Dey go use you trend
Because this life all man for himself
Na the reason I gats work

Aha-ha-ha
Holy Jah please take me higher
Who Dey chase dream no Dey tire
On my ten toes I Dey run

I be carpenter
E don sure me I go hammer
If e no sup Jah go run am
On my ten toes I Dey run

Who face 99 no fit fear 100
I be John Cena they can't see me well
I been through a lot
And I learnt a lot
I don see Gobe and I don learn lesson

Soldier wey run away "Hey"
Go come back to base "hey"
Money wey run away "hey"
Go come back to stay "hey"

I wan go higher
No to surrender
A real hustler
Go get this paper

I gat too many many stories untold
Too Many scars wey no gree go
Hero to the street I be young goat
Am a survival am the hero

Omo many things don sup wey I no fit talk
Too many voice been tell me give up
Me and sapa we were was once in love
I Dey thank Jah that we just broke up

Aha-ha-ha
Holy Jah please take me higher
Who Dey chase dream no Dey tire
On my ten toes I Dey run

I be carpenter
E don sure me I go hammer
If e no sup Jah go run am
On my ten toes I Dey run
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Malachy Lilyoung
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Higher

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la croix
2| symbole à droite de la loupe
3| symbole à gauche de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid