song lyrics / Lil Young / Be Ur Own Boss lyrics  | FRen Français

Be Ur Own Boss lyrics

Performer Lil Young

Be Ur Own Boss song lyrics by Lil Young official

Be Ur Own Boss is a song in English

Hustle tough

Oh lord no vex
Am a human I can’t be complete
Am young sinner still I feel so blessed
My bad lifestyle dey bring out my best
I feel no regret

I see only grace
Am the best no one can come replace
I no drag you are free to be first
You go run if you face what face
My tori for end

The street no funny
On your own for this life journey
No time for peace be aggressive
Cuz for street no rescue
Hold your excuse

I owe somebody
My self my my life I must pay for it
Man gats to starve before man eat meal
Man must see sure slip
Always my dream

Omo hustle tough
Man we bleeding blood
All man with him cross
be your boss
Be your love
Omo hustle tough
Man we bleeding blood
All man with him cross
be your boss
Be your love

Plenty of Judas wey don betray us
Many disciples wey no believe us
Dem been minus us now Dey include us
Cuz we don surplus we no be equal

On my low days man I been raining tears
The world so cold for real nobody cares
Dem go gum body you when you spend da dough
Dey ma show fake love
Man we fvcking know

I don’t care for all the things wey dem talking about me
Many she’s dem Dey call me baba
As long say me I’m getting the money
Jealousy come on la ba

Stand with my ten toes
Waiting tomorrow
Worked for golden stone
I worked for millions

I can’t kiss ass ooh
Neither fuck assholes
Man we feel at home
Everywhere we go

Omo hustle tough
Man we bleeding blood
All man with him cross
be your boss
Be your love

Omo hustle tough
Man we bleeding blood
All man with him cross
be your boss
Be your love
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Be Ur Own Boss lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the star
2| symbol to the right of the envelope
3| symbol to the left of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid