song lyrics / Lil Young / JACKIE CHAN lyrics  | FRen Français

JACKIE CHAN lyrics

Performer Lil Young

JACKIE CHAN song lyrics by Lil Young official

JACKIE CHAN is a song in English

I don bomb IG I don bomb BIGO LIVE
I don do many things am hungry to survive
So before judging me
I hope you get many reasons
I don see many things
Nigga gan survive

My papa no get
From abule to Lagos with empty pocket
I Dey focus on my grind cuz I get target
I get talent I mean excess talent

Woowuu

Make unna no forget
I did it on my own I no see you there
I came into the game like a stray bullet
And I scatter everywhere even their main market
Only me face my fears

I no be Jackie Chan
Am the talk of the town
They speaking chon chin cha
They only shaking head when Dey see my scars
And they can't tell the pains wey I faced at past
Haters your papa

I thank Jah he made it rain
Lowkey Dey trend
Circulate the internet
I can not tell how I get to heavens gate
I no get friends cuz pardi no send
Money buy dem na big problem

I'm not a Jackie man
As money no dey na to work up and down
Worked for better days still Dey draw my plan
Then dey call me slave now na Bigi man
Young da Bigi man

Make unna no forget
I did it on my own I no see you there
I came into the game like a straight bullet
And I scatter everywhere even their main market
Only me face my fears

I no be Jackie Chan
Am the talk of the town
They speaking chonchi cha
They only shaking head when Dey see my scars
And they can't tell the pains wey I faced at past
Haters your papa
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Emmanuel Malachy
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for JACKIE CHAN lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the camera
2| symbol to the right of magnifying glass
3| symbol to the right of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid