song lyrics / Lil Young / Say lyrics  | FRen Français

Say lyrics

Performer Lil Young

Say song lyrics by Lil Young official

Say is a song in English

Do the girls things
But hustle na the main thing
Family na the first thing
And People must be talking na normal thing

Dem must to say
If dem no say you never wake
I seen a soldier run away
I seen a pro wey don fail
Life is not fair

So we Dey pray
Make our efforts no be waste
Make money no be the case
our downfall no showcase
Amin I pray

My first time for jungle I swear I see nobody
I see only me na only me Naim Dey for me
Only believe me when all those people downgrade me
Normally dem go whine you but stay solid no Dey panic

I Dey push am no dulling
Carry hustle for ori mi
Life is deeper than the sea
You go lost if try swim
Dey can't believe what I see
Dem reason Dey Imagine
My song travel without visa hello habibi

I know more than what you think
I know many many things
I pray for all my enemies
Long life prosperity
Dem go live to see me win
For sure it has been written
For sure it has been written ajeh it has been written
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Malachy Lilyoung
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Say lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the thumbs up
2| symbol at the top of the bulb
3| symbol at the bottom of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid