paroles de chanson / Khafero parole / Intro lyrics  | ENin English

Paroles de Intro

Interprète Khafero

Paroles de la chanson Intro par Khafero lyrics officiel

Intro est une chanson en Anglais

I NO GO TELL YOU MY NAME OH
Make I come the give them Ginger
They gat to believe I dey there
Before you go know I go scatter front
If you no believe Abeg comot for front
Emi mo gbe wun lor
Bad Igbo boy wey the money long oh
A lot done happen, omo I no fit talk
Before they go say I too dey yarn
Yarn oh yarn oh yarn oh
Eeeh I too dey yarn
Yarn oh yarn oh yarn oh
Why you go Dey talk
Say I too dey yarn
Yarn oh yarn oh yarn oh
I wanna talk about Nigeria
The so called nation inside Africa
Government dem be killing us
Police go carry kala to kpia citizen
Them go forget na we be the main citizens
Them go murder murder
All the whole citizens
Hehehe okay welcome to my Ep
Tittle passing a message I hope this Message get to the right people God bless Nigeria, God bless Africa God bless you all
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Intro

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'oeil
2| symbole à droite de la poubelle
3| symbole en bas du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid